LYRICS: Burna Boy – “20 : 10 : 20”
LYRICS: Shey you never hear About the things wey happen there Abi your eye never clear? Mankind so wicked Lets talk about my government Open your mind and your ears Wetin happen? Shey na jazz o? Make my people suffer suffer All their nyanshes, don dey open, Everything don scatter scatter 20th of October 2020…