Xbusta ft. Peruzzi – Somebody Crush (Lyrics)

Xbusta ft. Peruzzi – Somebody Crush Lyrics

Intro

It’s Runway
Xbusta
Pre bang bang
There is a man for every woman
It’s Blaise on the beat baby

Chorus – Peruzzi

I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

Verse 1 – Xbusta

Somebody first
I be somebody best
I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
I be somebody ex
I be somebody next
Baby no go let somebody vex

Bridge

o feshe lu
Ayakata
I like your body o
o feshe woh
Ayakata

Chorus – Peruzzi

I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

Verse 2 – Xbusta

Oya kill a mad man, you go know say em get person
Abi you no dey fear person
Mind the way you dey near person
Show people love as boss wey you be
Mr. Ekeson
No man is a Island, e mean say people get me
if you reject me, people go accept me
No judge time with somebody watch
You no dey feel me but I be somebody crush

Bridge

o feshe lu
Ayakata
I like your body o
o feshe woh
Ayakata

Chorus – Peruzzi

I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

One thought on “Xbusta ft. Peruzzi – Somebody Crush (Lyrics)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *